Home / Breaking News / Fire Disaster At Rumuokoro In Port Harcourt. Properties Destroyed (Pictures)

Fire Disaster At Rumuokoro In Port Harcourt. Properties Destroyed (Pictures)

Hours after a fire disaster at Isiokpo street, D-line in Port Harcourt, the capital of Rivers state destroyed property worth several millions of naira, another inferno is raging in the oil city.

The new fire incident started at about 1pm yesterday, Sunday, November 21, from an uncompleted three-storey building behind Zenith Bank ATM Gallery, off East-West road, Rumuokoro, Obio-Akpor local government area in Rivers State.

Properties wey pass N1million don go like dat yesterday for di fire gbege wey hapun yesterday for Rumuokoro.
Person wey see am as e be tell us say di fire start by 1o’clock for afternoon, and wetin cause di fire na kpo fire people, all doz pipo wey dey use kurukere way dey get fuel, kerosene, diesel from crude oil.
Di chairmo of di Local Government, George Ariolu say di
behavior no make sense, say make Rivers State Government to seize di building wey di bad refining dey happen.

COTTON SUITES

Check Also

Tinubu Flays Killings in Plateau, Kaduna, Optimistic Security Agencies’ll Bring Perpetrators To Justice

President Bola Tinubu has condemned in strong terms the barbaric and cowardly attacks by gunmen …